wuruwuru

Naija

Alternative forms

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • wùrùwúrú

Play Play

Noun

  • Dat mean say di wuruwuru go continue.  — (bbc__62589, It means the deception continues.)
  • Wuruwuru no dey ever pay.  — (NSC_Legbeti_2021, Deception never pays anyone.)
  • Make person dey deceive anoder person.
  • Im voice fear man as e come do wuruwuru like thunder for inside darkness.  — (katakata__1022, He scared the people by pretending there was real thunder rumbling in the dark.)

Translation

  • English: deception

Adjective

  • Sey person ways no dey straightforward.
  • im papa na wuruwuru man o  — (Egbokhare_2020. His father is dubious.)
  • Wuruwuru and magomago ways full everywhere for dis world.  — (NSC_Legbeti_2021. Insincerity is everywhere.)
  • Di love wey he dey show her nawuruwuru love but she never still know.  — (NSC_Legbeti_2021. His love is deceptive but she is yet to know.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: dubious ways