Difference between revisions of "yab"
Line 18: | Line 18: | ||
#:* {{ux|dv|De way the principal dey [[yab]] Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man |( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )}} | #:* {{ux|dv|De way the principal dey [[yab]] Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man |( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )}} | ||
===Related forms=== | ===Related forms=== | ||
− | [[yabbies]] | + | *[[yabbies]] |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*insult | *insult | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
− | ''tease'', '' | + | ''tease'', ''criticize'', ''insult'' |
Revision as of 13:14, 16 November 2020
Naija
Etymology
From: English jab
Pronunciation
- yâb
verb
- na to make fun of person
- I no like de new school, de teachers too dey yab person wey enter de school newly. — NSC_Agnes_2020( I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
- De boys yab de new girl so tey she come learn to freestyle wit dem, . — NSC_Agnes_2020(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)
- na to insult person for im back
- De bus drivers dem yab de soldiers well-well, but na after dem don go sha. — NSC_Agnes_2020(The bus drivers really insulted the soldiers; after they had left though.)
- Say Anita dey yab Chuks today, na because de guy don fashee her side — ( Anita is insulting Chuks now because he broke up with her. )
- na to pass judgement on sometin wey person do or no do
Related forms
Synonym
- insult
Translation
tease, criticize, insult