Difference between revisions of "yab"

Line 8: Line 8:
  
 
===verb===
 
===verb===
#na to make fun of person
+
#make dem make fun of person
 
#:* {{ux|dv|I no like de new school, de teachers too dey [[yab]] person wey  enter de school newly.|NSC_Agnes_2020( I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no like de new school, de teachers too dey [[yab]] person wey  enter de school newly.|NSC_Agnes_2020( I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)}}
 
#:* {{ux|dv| De boys [[yab]] de new girl so tey she come learn to [[freestyle]] wit dem, .|NSC_Agnes_2020(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)}}
 
#:* {{ux|dv| De boys [[yab]] de new girl so tey she come learn to [[freestyle]] wit dem, .|NSC_Agnes_2020(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)}}
#na to insult person for im back
+
#make dem insult person for im front or back
 
#:* {{ux|dv| De bus drivers dem [[yab]] de soldiers well-well, but na after dem don go sha.|NSC_Agnes_2020(The bus drivers really insulted the soldiers; after they had left though.)}}
 
#:* {{ux|dv| De bus drivers dem [[yab]] de soldiers well-well, but na after dem don go sha.|NSC_Agnes_2020(The bus drivers really insulted the soldiers; after they had left though.)}}
#:* {{ux|dv|Say Anita dey [[yab]] Chuks today, na because de guy don [[fashee]] her side  |( Anita is insulting Chuks now because he broke up with her. )}}
+
#:* {{ux|dv|Say Anita dey [[yab]] Chuks today, na because de guy don [[fashee]] her side  |NSC_Agnes_2020( Anita is insulting Chuks now because he broke up with her. )}}
#na to pass judgement on sometin wey person do or no do
+
#make dem pass judgement on sometin wey person do or no do
#:* {{ux|dv|Some press people work na just to dey [[yab]] de government  |( All some pressmen do is criticize government )}}
+
#:* {{ux|dv|Some press people work na just to dey [[yab]] de government  |NSC_Agnes_2020( All some pressmen do is criticize government )}}
#:* {{ux|dv|De way the principal dey [[yab]] Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man |( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )}}
+
#:* {{ux|dv|De way the principal dey [[yab]] Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man |NSC_Agnes_2020( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )}}
 
===Related forms===
 
===Related forms===
 
*[[yabbies]]
 
*[[yabbies]]

Revision as of 13:39, 16 November 2020

Naija

Etymology

From: English jab

Pronunciation

  • yâb

Play Play

verb

  1. make dem make fun of person
    • I no like de new school, de teachers too dey yab person wey enter de school newly.  — NSC_Agnes_2020( I dislike the new school because teachers poke jokes at new students mercilessly.)
    • De boys yab de new girl so tey she come learn to freestyle wit dem, .  — NSC_Agnes_2020(The boys teased the new girl till she loosened up around them.)
  2. make dem insult person for im front or back
    • De bus drivers dem yab de soldiers well-well, but na after dem don go sha.  — NSC_Agnes_2020(The bus drivers really insulted the soldiers; after they had left though.)
    • Say Anita dey yab Chuks today, na because de guy don fashee her side  — NSC_Agnes_2020( Anita is insulting Chuks now because he broke up with her. )
  3. make dem pass judgement on sometin wey person do or no do
    • Some press people work na just to dey yab de government  — NSC_Agnes_2020( All some pressmen do is criticize government )
    • De way the principal dey yab Mr Johnson since dem make am im Vice show say he no like de man  — NSC_Agnes_2020( It is obvious the Principal doesn't like Mr Johnson, his new Vice, judging from his criticism )

Related forms

Synonym

  • insult

Translation

tease, criticize, insult