yahoo

Revision as of 15:04, 3 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: English ''yahoo'' ===Pronunciation=== <sm2>Pcm-ng-yahoo.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-yahoo.m.ogg</sm2> ===Definition=== Make person use lie lie c...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

Play Play

Definition

Make person use lie lie collect anoder person money or ting

Noun

  1. {{ux|dv| Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. |(IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day. )]]
    insert example  — ( insert translation )
  2. insert example  — ( insert translation )

Related forms

Synonym

Antonym

Translation