yahoo
Naija
Etymology
From: English yahoo
Pronunciation
Definition
Make person use lie lie collect anoder person money or ting
Noun
- Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day. — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day. )
- Template:Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem