yahoo

Revision as of 17:01, 3 November 2020 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English yahoo

Pronunciation

Play Play

Definition

Make person use lie lie collect anoder person money or ting.

Noun

  1. Dat teacher wey e dey do no be sey e need di money o. E just dey use di teacher cover cover im eye so dat people no go know sey im dey do yahoo. Na God go catch am one day.  — (IBA_22, That teaching job that he is doing, it is not that he needs money. He is just using the teaching job as a cover up, so that people will not know that he is a fraudster. God will catch him one day.)
  2. Person wey talk sey yahoo na good ting, na God go punish dem  — (NSC_Onwuegbuzia_2020, People who say that fraud is a good thing, they will be punished by God.)

Related forms

Synonym

Antonym

Translation