yamayama

Naija

Alternative form

Etymology

From: Yoruba yámāyàmā (rubbish)

Pronunciation

  • jàmàjámá

Play Play

Noun

  1. Dirty and rubbish .
    • Yamayama dey full ground anytime rain fall.  — (The road is always filled with dirt whenever it rains.)
  2. Sey person dey misbehave.
    • Some women dey do yamayama before dem marry.  — (Some women misbehave before they get married.)
    • Children dey do yamayama if dey no dey beat them.  — (Children behave inappropriately when they are not disciplined.)

Synonym

Translation

  • English: Rubbish

Adjective

  • Dirty and rubbish.
  • To dey put leg inside yamayama water dey fear me.  — (I get scared of putting my legs into dirty water.)

Synonym

Translation

  • English: Rubbish