Difference between revisions of "yamayama"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
+ | ====Alternative form==== | ||
+ | * [[yama yama]] | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
From: Yoruba ''yámāyàmā'' (rubbish) | From: Yoruba ''yámāyàmā'' (rubbish) | ||
Line 9: | Line 11: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey dirty and rubbish full ground. | |
− | + | :* {{ux|dv| '''yamayama''' dey full ground anytime rain fall. |( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| To dey put leg inside '''yamayama''' water dey fear me.|(NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)}} | |
− | + | Sey person dey misbehave. | |
− | + | :* {{ux|dv| Some women dey do '''yamayama''' before dem marry.|( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv| Children dey do '''yamayama''' if dey no dey beat them. |( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)}} | |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[ dirty]] | *[[ dirty]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''Rubbish'' | * English: ''Rubbish'' |
Revision as of 15:16, 22 July 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba yámāyàmā (rubbish)
Pronunciation
- jāmājámá
Adjective
- Sey dirty and rubbish full ground.
- yamayama dey full ground anytime rain fall. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)
- To dey put leg inside yamayama water dey fear me. — (NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)
Sey person dey misbehave.
- Some women dey do yamayama before dem marry. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)
- Children dey do yamayama if dey no dey beat them. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)
Synonym
Translation
- English: Rubbish