Difference between revisions of "yamayama"
Line 14: | Line 14: | ||
#Sey person dey misbehave. | #Sey person dey misbehave. | ||
#:* {{ux|dv| Some women dey do '''yamayama''' before dem marry.|( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)}} | #:* {{ux|dv| Some women dey do '''yamayama''' before dem marry.|( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)}} | ||
− | #* | + | #:* {{ux|dv| Children dey do yamayama if dey no dey beat them. |( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)}} |
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
*[[ dirty]] | *[[ dirty]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''Rubbish'' | * English: ''Rubbish'' |
Revision as of 12:50, 13 November 2020
Naija
Etymology
From: Yoruba yámāyàmā (rubbish)
Pronunciation
- jāmājámá
Adjective
- Sey dirty and rubbish full ground.
- yamayama dey full ground anytime rain fall. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)
- To dey put leg inside yamayama water dey fear me. — (NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)
- Sey person dey misbehave.
- Some women dey do yamayama before dem marry. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)
- Children dey do yamayama if dey no dey beat them. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)
Synonym
Translation
- English: Rubbish