Difference between revisions of "yamayama"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Naija) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* jāmājámá | * jāmājámá | ||
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-yamayama.f.ogg</sm2> |
− | <sm2>Pcm-ng- | + | <sm2>Pcm-ng-yamayama.m.ogg</sm2> |
===Adjective=== | ===Adjective=== |
Revision as of 14:24, 1 July 2021
Naija
Etymology
From: Yoruba yámāyàmā (rubbish)
Pronunciation
- jāmājámá
Adjective
- Sey dirty and rubbish full ground.
- yamayama dey full ground anytime rain fall. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)
- To dey put leg inside yamayama water dey fear me. — (NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)
- Sey person dey misbehave.
- Some women dey do yamayama before dem marry. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)
- Children dey do yamayama if dey no dey beat them. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)
Synonym
Translation
- English: Rubbish