Difference between revisions of "yamayama"
(→Naija) |
|||
Line 14: | Line 14: | ||
:* {{ux|dv| '''yamayama''' dey full ground anytime rain fall. |( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)}} | :* {{ux|dv| '''yamayama''' dey full ground anytime rain fall. |( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)}} | ||
:* {{ux|dv| To dey put leg inside '''yamayama''' water dey fear me.|(NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)}} | :* {{ux|dv| To dey put leg inside '''yamayama''' water dey fear me.|(NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)}} | ||
− | Sey person dey misbehave. | + | * Sey person dey misbehave. |
:* {{ux|dv| Some women dey do '''yamayama''' before dem marry.|( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)}} | :* {{ux|dv| Some women dey do '''yamayama''' before dem marry.|( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)}} | ||
:* {{ux|dv| Children dey do '''yamayama''' if dey no dey beat them. |( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)}} | :* {{ux|dv| Children dey do '''yamayama''' if dey no dey beat them. |( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)}} |
Revision as of 15:17, 22 July 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba yámāyàmā (rubbish)
Pronunciation
- jāmājámá
Adjective
- Sey dirty and rubbish full ground.
- yamayama dey full ground anytime rain fall. — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)
- To dey put leg inside yamayama water dey fear me. — (NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)
- Sey person dey misbehave.
- Some women dey do yamayama before dem marry. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)
- Children dey do yamayama if dey no dey beat them. — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)
Synonym
Translation
- English: Rubbish