yamayama
Naija
Alternative form
Etymology
From: Yoruba yámāyàmā (rubbish)
Pronunciation
- jàmàjámá
Noun
- Dirty and rubbish .
- Yamayama dey full ground anytime rain fall. — ( NSC_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)
- Sey person dey misbehave.
- Some women dey do yamayama before dem marry. — ( NSC_2020, Some women misbehave before they get married.)
- Children dey do yamayama if dey no dey beat them. — ( NSC_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)
Synonym
Translation
- English: Rubbish