yamayama

Revision as of 12:10, 13 November 2020 by 154.66.39.89 (talk) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== From: Yoruba ''yámayàmā'' (rubbish) ===Pronunciation=== * jāmājámá <sm2>Pcm-ng-insert.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-insert.m.ogg</sm2> ===Adjectiv...")
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From: Yoruba yámayàmā (rubbish)

Pronunciation

  • jāmājámá


Adjective

  1. Sey dirty and rubbish full ground.
  • yamayama dey full ground anytime rain fall.  — ( NSC_Olukayode S.M_2020, The road is always filled with dirt whenever it rains.)
  • To dey put leg inside yamayama water dey fear me.  — (NSC_ Olukayode S.M_2020, I get scared of putting my legs into dirity water.)
  1. Sey person dey misbehave.
  • Some women dey do yamayama before dem marry.  — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Some women misbehave before they get married.)
  • Children dey do yamayama if dey no dey beat them.  — ( NSC_ Olukayode S.M_2020, Children behave inappropriately when they are not disciplined.)

Synonym

Translation

  • English: Rubbish