Difference between revisions of "yanfuyanfu"

(Created page with "==Naija== ===Alternative forms=== * yanfu yanfu ===Etymology=== From: ''Unknown'' ===Pronunciation=== * yànfùyànfù <sm2>Pcm-ng-yanfuyanfu.f.ogg</sm2> <sm2>Pcm-ng-yanfu...")
 
Line 17: Line 17:
 
* Frequency rank in raw corpus: 5789
 
* Frequency rank in raw corpus: 5789
 
===Noun===
 
===Noun===
#na make someting plenti pass as person expect or pay for
+
Na make someting plenti pass as person expect or pay for
 
#:* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''Yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |(NSC_Legbeti_2020. When God blesses you in abundance, even the blind will see.)}}
 
#:* {{ux|dv|When God blessing for person life na dat '''Yanfuyanfu''' type, even person wey blind go see am. |(NSC_Legbeti_2020. When God blesses you in abundance, even the blind will see.)}}
#:* {{ux|dv|Na to dey hallah '''Yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}}
+
#:* {{ux|dv|Na to dey [[halah]] '''Yanfuyanfu''' bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find. |(NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)}}
 +
#:* {{ux|dv|Baby, money dey '''Yanfuyanfu'''. |(NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)}}

Revision as of 13:47, 1 December 2020

Naija

Alternative forms

  • yanfu yanfu

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • yànfùyànfù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5789

Noun

Na make someting plenti pass as person expect or pay for

    • When God blessing for person life na dat Yanfuyanfu type, even person wey blind go see am.  — (NSC_Legbeti_2020. When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
    • Na to dey halah Yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find.  — (NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
    • Baby, money dey Yanfuyanfu.  — (NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)