yanfuyanfu

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • yànfùyànfù

Play Play


Noun

  • Na make someting plenti pass as person dey expect.
  • When God blessing for person life na dat yanfuyanfu type, even person wey blind go see am.  — (When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
  • Na to dey halah yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find.  — (Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
  • Baby, money dey Yanfuyanfu.  — (Baby, I have a lot of money.)

Synonyms

Translation

English: bonus, giveaways