yanfuyanfu

Revision as of 13:47, 1 December 2020 by 154.66.47.218 (talk) (→‎Noun)

Naija

Alternative forms

  • yanfu yanfu

Etymology

From: Unknown

Pronunciation

  • yànfùyànfù

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 18
  • Frequency rank in raw corpus: 5789

Noun

Na make someting plenti pass as person expect or pay for

    • When God blessing for person life na dat Yanfuyanfu type, even person wey blind go see am.  — (NSC_Legbeti_2020. When God blesses you in abundance, even the blind will see.)
    • Na to dey halah Yanfuyanfu bonus all dis network people sabi, na who go give me phone I dey find.  — (NSC_Legbeti_2020. Its only bonus these network providers advertise, I need a bonus phone instead)
    • Baby, money dey Yanfuyanfu.  — (NSC_Legbeti_2020. Baby, I have loads of cash)