Difference between revisions of "yansh"

(Replaced content with "Go look nyash")
Tag: Replaced
 
(2 intermediate revisions by the same user not shown)
Line 1: Line 1:
==Naija==
+
Go look [[nyash]]
===Alternative forms===
 
*  [[nyansh]], [[nyash]]
 
 
 
===Etymology===
 
From: ''unknown''
 
 
 
===Pronunciation===
 
* ɲjâʃ
 
<sm2>Pcm-ng-yansh.f.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-yansh.m.ogg</sm2>
 
 
 
===Noun===
 
* Place for person back wey get fat wey e dey use [[siddon]], 
 
:* {{ux|dv|E get big '''yansh'''.|NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)}}
 
:* {{ux|dv|Your '''yansh''' go dry. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}}
 
# Place for person body wey [[shit]] dey from comot.
 
#:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''yansh''', water better pass tissue. |(NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}}
 
#:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''yansh'''. |(NSC_2021, If you eat really spicy food, just  get ready because your anus will be really hot.)}}
 
====Related forms====
 
* [[yansh man]]
 
====Synonyms====
 
* [[ikebe]], [[backyard]]
 
====Translations====
 
* English: ''buttocks'', '''anus'''
 
 
 
===Verb===
 
* Make person [[nack]] person.
 
:* {{ux|dv|Tunde don '''yansh''' Julie  |(NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)}}
 
:* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''yansh''' am. |(NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)}}
 
====Synonyms====
 
* [[fuck]], [[nack]], [[doke]]
 
 
 
====Translations====
 
* English: ''to have sex with someone''.
 

Latest revision as of 12:20, 9 August 2021

Go look nyash