|
|
Line 1: |
Line 1: |
| Go look [[nyash]] | | Go look [[nyash]] |
− |
| |
− | ===Etymology===
| |
− | From: ''unknown''
| |
− |
| |
− | ===Pronunciation===
| |
− | * ɲjâʃ
| |
− | <sm2>Pcm-ng-yansh.f.ogg</sm2>
| |
− | <sm2>Pcm-ng-yansh.m.ogg</sm2>
| |
− |
| |
− | ===Noun===
| |
− | # Place for person back wey get fat wey e dey use [[siddon]],
| |
− | #:* {{ux|dv|E get big '''yansh'''.|NSC_Ajede_2020, She has a big buttocks.)}}
| |
− | #:* {{ux|dv|Your '''yansh''' go dry. |(KAD_07_Receptionists_DG__13, Your buttocks will be dry up.)}}
| |
− | # Place for person body wey [[shit]] dey from comot.
| |
− | #:* {{ux|dv| Some people dey talk sey to clean '''yansh''', water better pass tissue. |(NSC_2021, Some people say that water is more effective than tissue to clean the anus.)}}
| |
− | #:* {{ux|dv| If you dey chop some kind food wey better pepper dey, just ready sey e go be like sey de put fire for your '''yansh'''. |(NSC_2021, If you eat really spicy food, just get ready because your anus will be really hot.)}}
| |
− | ====Related forms====
| |
− | * [[yansh man]]
| |
− | ====Synonyms====
| |
− | * [[ikebe]], [[backyard]]
| |
− | ====Translations====
| |
− | * English: ''buttocks'', '''anus'''
| |
− |
| |
− | ===Verb===
| |
− | * Make person [[nack]] person.
| |
− | :* {{ux|dv|Tunde don '''yansh''' Julie |(NSC_Ajede_2020, Tunde has has sex with Julie.)}}
| |
− | :* {{ux|dv|Dem beat am sake of sey e force di babe '''yansh''' am. |(NSC_Ajede_2020, They beat him because he raped the girl.)}
| |
− | ====Synonyms====
| |
− | * [[fuck]], [[nack]], [[doke]]
| |
− |
| |
− | ====Translations====
| |
− | * English: ''to have sex with someone''.
| |