Difference between revisions of "yarn"

Line 16: Line 16:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Sey person dey talk.
+
Sey person dey [[talk]].
 
:* {{ux|dv| Make e no for loss because if you yarn your '''yarn''', I yarn my '''yarn'''. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as not to waste time, because if you say whats on your mind, I will say mine.)}}
 
:* {{ux|dv| Make e no for loss because if you yarn your '''yarn''', I yarn my '''yarn'''. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as not to waste time, because if you say whats on your mind, I will say mine.)}}
 
:* {{ux|dv| But all '''yarn''' na '''yarn'''. |(NST_cleaned__41132, But all talk is talk.)}}
 
:* {{ux|dv| But all '''yarn''' na '''yarn'''. |(NST_cleaned__41132, But all talk is talk.)}}

Revision as of 15:41, 22 February 2021

Naija

Etymology

From English: yarn

Pronunciation

  • ján

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 86
  • Frequency rank in NSC treebank: 157
  • Frequency in raw corpus: 294
  • Frequency rank in raw corpus: 1004


Noun

Sey person dey talk.

  • Make e no for loss because if you yarn your yarn, I yarn my yarn.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as not to waste time, because if you say whats on your mind, I will say mine.)
  • But all yarn na yarn.  — (NST_cleaned__41132, But all talk is talk.)
  • If you hear one side of yarn judge, you no be correct judge now.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__54, If you listen to one side of the story and judge, you are not a good judge.)

Synonyms

Translations

  • English: talk, story

Verb

Make person dey talk give person tori.


  1. na so I take yan am di tori o.  — no translation
    Na so we be yarn.  — (Egbokhare NST_cleaned__42478, __no translation__)
    We be yarn, yarn, yarn, yarn  — (KAD_22_Chatting-At-The-Restaurant_DG__77, We went on and on talking.)
  1. Yarn me tori more.  — (NST_cleaned__8537, __no translation__)
    Hey make I, make I yarn una dis small story.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you this short story.)


  1. Eh we go siddown yarn for dat one.  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__138, Eh, we will sit down and talk about that one.)
    We don hear wetin di critics dey tok and we sef don follow di organisers yarn about am.  — (bbc__6871, __no translation__)
  2. mark (frequency:6)


  1. According by official of di club wey be sey meh we no call im name, sey cause sey e no, di club never give am permission to yarn dis matter.  — (WAZK_02_Nigerian-Football-League_M__19, According to the official of the club that said we should not mention his name, beacause the club did not give him permission to share the matter.)
  2. dep-mark (frequency:3)
    Anyway, ladies, and gentlemen, na time for yarn di yarn.  — (WAZL_09_Talk-Show-Catman_DG__127, Anyway, ladies and gentlemen, it's time for 'yarn di yarn'.)
    And according to yarn for inside England, Solskjaer dey para dey provoke with im main two front men sake of say dem no get killer instinct.  — (brila__145, __no translation__)
  3. ccomp (frequency:2)
    Now, base on di calculate wey don dey ground, de dey follow yarn sey akpalapala don reach like one hundred, and sixty seven billion naira.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__123, Based on the calculation on the ground, they said it would be as much as one hundred and sixty seven billion naira.)
    So before we know, di lawyer come yarn sey, toh di place, di stadium wey we dey is call Murtala Muhammed, Murtala Muhammed ehm... Stadium mstchew.  — (KAD_09_Kabir-Gymnasium_MG__43, So, before we knew it, the lawyer said well, the place, the stadium where we were is called Murtala Muhammed, Murtala Muhammed uh... Stadium.)
  4. dep-obj (frequency:2)
    According to how we take hear di matter, eh na di oga kpatakpata of Bring Back Our Girls people, wey be Oby Ezekwesili, na im come outside yarn dis one for inside Abuja,  — (WAZL_12_Chibok-Girls_M__10, According to how we head the matter, eh, it was the Leader of Bring Back Our Girls who is Oby Ezekwesili, it was her who came out to say this one in Abuja.)
    Na nnayi ukwu Ahmad Ahmad wey be the presido of CAF yarn dis one for inside interview wey e give media.E explain say dem no go use the VAR for the group stages of the competition because of say dem no get the logistics and capacities to carry operate the system.  — (brila__1088, __no translation__)
  5. aux-obj (frequency:2)
    A policeman, na im, dey yarn sey wetin?  — (IBA_33_News-Comments_MG__101, A policeman was saying what?)
    But wen im open im mouth dey yarn di mata of justice, na as if im be Sango wey dey use thunder tok.  — (bbc__65864, __no translation__)
  6. advcl-obj (frequency:2)
    Yarn me tori more.  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__178, Tell me more stories.)
    Alright, so make we enter yarn di yarn real quick now,  — (NST_cleaned__31101, __no translation__)

Derived forms

Synonyms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Antonyms

  • yan 0.78 543, tweet 0.71 335, tok 0.67 8030, gist 0.63 120, talk 0.62 13696, reply 0.62 207, tell 0.61 9162, argue 0.60 197, explain 0.59 837

Translations

  • English: tell, narrate