Difference between revisions of "yarn"

Line 26: Line 26:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 +
====Intransitive====
 
Make person dey [[talk]] give anoder person stori.
 
Make person dey [[talk]] give anoder person stori.
:* {{ux|dv| na so I take yarn am di tori o.|( NSC_2020, So, I narrated the whole story to him.)}}
+
:* {{ux|dv| Na so I take '''yarn''' am di tori o.|( NSC_2020, So, I narrated the whole story to him.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Yarn''' me tori more. |(NST_cleaned__8537, Tell me more about it.)}}
 
:* {{ux|dv|'''Yarn''' me tori more. |(NST_cleaned__8537, Tell me more about it.)}}
 
:* {{ux|dv|Hey make I, make I '''yarn''' una dis small story. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you a short story.)}}
 
:* {{ux|dv|Hey make I, make I '''yarn''' una dis small story. |(ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you a short story.)}}

Revision as of 15:50, 22 February 2021

Naija

Etymology

From English: yarn

Pronunciation

  • ján

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 86
  • Frequency rank in NSC treebank: 157
  • Frequency in raw corpus: 294
  • Frequency rank in raw corpus: 1004


Noun

Sey person dey talk.

  • Make e no for loss because if you yarn your yarn, I yarn my yarn.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__28, So as not to waste time, because if you say whats on your mind, I will say mine.)
  • But all yarn na yarn.  — (NST_cleaned__41132, But all talk is talk.)
  • If you hear one side of yarn judge, you no be correct judge now.  — (WAZK_08_Fuel-Price-Increase_MG__54, If you listen to one side of the story and judge, you are not a good judge.)

Synonyms

Translations

  • English: talk, story

Verb

Intransitive

Make person dey talk give anoder person stori.

  • Na so I take yarn am di tori o.  — ( NSC_2020, So, I narrated the whole story to him.)
  • Yarn me tori more.  — (NST_cleaned__8537, Tell me more about it.)
  • Hey make I, make I yarn una dis small story.  — (ABJ_INF_05_On-Pidgin_M__1, Hey, let me... let me tell you a short story.)
  • Eh we go siddown yarn for dat one.  — (JOS_40_Travelling-On-Nigerian-Roads_DG__138, We will sit down and talk about that one.)

Synonyms

Translations

  • English: tell, narrate