Difference between revisions of "yellow"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Na di color of someting. | |
− | + | :* {{ux|dv|I get '''yellow''' gown. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I have a yellow gown.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|Bring dat '''yellow ''' bag. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)}} | |
− | + | * Na di color of di skin of person wey no dark. | |
− | + | :* {{ux|dv|People wey come from South of wey countri dey '''yellow''' no be small. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)}} | |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 14:23, 22 July 2021
Naija
Etymology
From English: yellow
Pronunciation
- jélò
Adjective
- Na di color of someting.
- I get yellow gown. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have a yellow gown.)
- Bring dat yellow bag. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)
- Na di color of di skin of person wey no dark.
- People wey come from South of wey countri dey yellow no be small. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: yellow