Difference between revisions of "yellow"
(→Naija) |
(→Naija) |
||
Line 19: | Line 19: | ||
#:* {{ux|dv|Bring dat '''yellow ''' bag. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)}} | #:* {{ux|dv|Bring dat '''yellow ''' bag. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)}} | ||
#Na di color of di skin of person wey no dark. | #Na di color of di skin of person wey no dark. | ||
− | #:* {{ux|dv| My grandpapa '''yellow''' no be small . |(NSC_Olukayode.S. | + | #:* {{ux|dv| My grandpapa '''yellow''' no be small . |(NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)}} |
− | #:* {{ux|dv|People wey come from South of wey countri dey '''yellow''' no be small. |( NSC_Olukayode.S. | + | #:* {{ux|dv|People wey come from South of wey countri dey '''yellow''' no be small. |( NSC_Olukayode.S.M_2021, People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:45, 7 January 2021
Naija
Etymology
From English: yellow
Pronunciation
- jélò
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 7
- Frequency rank in NSC treebank: 904
- Frequency in raw corpus: 455
- Frequency rank in raw corpus: 698
Adjective
- Na di color of someting.
- I get yellow gown. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have a yellow gown.)
- Bring dat yellow bag. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)
- Na di color of di skin of person wey no dark.
- My grandpapa yellow no be small . — (NSC_Olukayode.S.M_2021, My grandfather is fair in complexion.)
- People wey come from South of wey countri dey yellow no be small. — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: yellow