yellow

Naija

Etymology

From English: yellow

Pronunciation

  • jélò

Play Play

Adjective

  • Na di color of someting.
  • I get yellow gown.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I have a yellow gown.)
  • Bring dat yellow bag.  — (NSC_Olukayode.S.M_2021, Bring the yellow bag.)
  • Na di color of di skin of person wey no dark.
  • People wey come from South of wey countri dey yellow no be small.  — ( NSC_Olukayode.S.M_2021, People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: yellow