yellow

Revision as of 22:56, 9 March 2024 by Emeka (talk | contribs) (→‎Adjective)
(diff) ← Older revision | Latest revision (diff) | Newer revision → (diff)

Naija

Etymology

From English: yellow

Pronunciation

  • jélò

Play Play

Adjective

  1. Na di color of someting.
    • I get yellow gown.  — (I have a yellow gown.)
    • Bring dat yellow bag.  — (Bring the yellow bag.)
  2. . Na di color of person skin.
    • People wey come from South of we countri dey yellow no be small.  — (People from the Southern part of the country are usually fair in complexion.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: yellow