Difference between revisions of "yeye"

 
(11 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 4: Line 4:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* jɛ̀jɛ́
+
*jɛ̀jɛ́
 
<sm2>Pcm-ng-yeye.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-yeye.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-yeye.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-yeye.m.ogg</sm2>
 
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 3
 
* Frequency rank in NSC treebank: 1516
 
* Frequency in raw corpus: 93
 
* Frequency rank in raw corpus: 2191
 
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
Na as de dey call any ting or person wey no dey do well or try at all all.
+
* Make person or ting no get level or better quality.
 
+
:*{{ux|dv|'''Yeye''' man. |(deuber__1834, A useless man.)}}
:*{{ux|dv|'''Yeye''' man. |(deuber__1834, A no-good man.)}}
+
:* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy '''yeye''' jalopy. |(You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}}
  
 
====Translations====
 
====Translations====
Line 23: Line 17:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Na di ting wey no good at all all.
+
* Person or someting wey no good at all at all.
 
:*{{ux|dv|Babylon people come dey use dem do '''yeye'''. |(jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)}}
 
:*{{ux|dv|Babylon people come dey use dem do '''yeye'''. |(jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)}}
 
+
:* {{ux|dv| Make I go fight am? Make e use me do '''yeye''' abi? You try, baba. You try. |(I should go to fight him? So that he'll disgrace me, right? Great idea, sir. Great idea.)}}
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''maltreatment''
+
* English: ''maltreatment'', ''disgrace'', ''embarrass''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
yeye: maltreat, ill treat
+
* Make de do person someting wey go pain am well well. 
 +
:*{{ux|dv|Na so e dey '''yeye''' di pikin cos no be im born am.|(He/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)}}
 +
:*{{ux|dv|Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool '''yeye''' dia opponents Roma. |(bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)}}
  
:*{{ux|dv|Na so e dey '''yeye''' di pikin cos no im born am.|(Egbokhare_2021, H/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)}}
 
 
:*{{ux|dv|Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool '''yeye''' dia opponents Roma. |(bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)}}
 
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''maltreat, ill treat''
 
* English: ''maltreat, ill treat''

Latest revision as of 22:59, 9 March 2024

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • jɛ̀jɛ́

Play Play

Adjective

  • Make person or ting no get level or better quality.
  • Yeye man.  — (deuber__1834, A useless man.)
  • De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy.  — (You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)

Translations

  • English: useless, stupid

Noun

  • Person or someting wey no good at all at all.
  • Babylon people come dey use dem do yeye.  — (jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)
  • Make I go fight am? Make e use me do yeye abi? You try, baba. You try.  — (I should go to fight him? So that he'll disgrace me, right? Great idea, sir. Great idea.)

Translations

  • English: maltreatment, disgrace, embarrass

Verb

  • Make de do person someting wey go pain am well well.
  • Na so e dey yeye di pikin cos no be im born am.  — (He/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)
  • Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool yeye dia opponents Roma.  — (bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)

Translations

  • English: maltreat, ill treat