Difference between revisions of "yeye"
(9 intermediate revisions by 4 users not shown) | |||
Line 5: | Line 5: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
*jɛ̀jɛ́ | *jɛ̀jɛ́ | ||
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-yeye.f.ogg</sm2> |
− | <sm2> | + | <sm2>Pcm-ng-yeye.m.ogg</sm2> |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Make person or ting no get level or better quality. | |
− | + | :*{{ux|dv|'''Yeye''' man. |(deuber__1834, A useless man.)}} | |
− | :*{{ux|dv|'''Yeye''' man. |(deuber__1834, A | + | :* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy '''yeye''' jalopy. |(You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}} |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
Line 23: | Line 17: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Person or someting wey no good at all at all. | |
:*{{ux|dv|Babylon people come dey use dem do '''yeye'''. |(jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)}} | :*{{ux|dv|Babylon people come dey use dem do '''yeye'''. |(jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)}} | ||
− | + | :* {{ux|dv| Make I go fight am? Make e use me do '''yeye''' abi? You try, baba. You try. |(I should go to fight him? So that he'll disgrace me, right? Great idea, sir. Great idea.)}} | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: ''maltreatment'' | + | * English: ''maltreatment'', ''disgrace'', ''embarrass'' |
− | |||
− | |||
− | |||
− | :*{{ux|dv|Na so e dey '''yeye''' di pikin cos no im born am.|( | + | ===Verb=== |
+ | * Make de do person someting wey go pain am well well. | ||
+ | :*{{ux|dv|Na so e dey '''yeye''' di pikin cos no be im born am.|(He/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)}} | ||
:*{{ux|dv|Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool '''yeye''' dia opponents Roma. |(bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)}} | :*{{ux|dv|Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool '''yeye''' dia opponents Roma. |(bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''maltreat, ill treat'' | * English: ''maltreat, ill treat'' |
Latest revision as of 22:59, 9 March 2024
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- jɛ̀jɛ́
Adjective
- Make person or ting no get level or better quality.
- Yeye man. — (deuber__1834, A useless man.)
- De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy. — (You were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)
Translations
- English: useless, stupid
Noun
- Person or someting wey no good at all at all.
- Babylon people come dey use dem do yeye. — (jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)
- Make I go fight am? Make e use me do yeye abi? You try, baba. You try. — (I should go to fight him? So that he'll disgrace me, right? Great idea, sir. Great idea.)
Translations
- English: maltreatment, disgrace, embarrass
Verb
- Make de do person someting wey go pain am well well.
- Na so e dey yeye di pikin cos no be im born am. — (He/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)
- Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool yeye dia opponents Roma. — (bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)
Translations
- English: maltreat, ill treat