Difference between revisions of "yeye"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 9: | Line 9: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
− | + | * Sey ting or person wey no dey do well or try at all all. | |
− | |||
:*{{ux|dv|'''Yeye''' man. |(deuber__1834, A no-good man.)}} | :*{{ux|dv|'''Yeye''' man. |(deuber__1834, A no-good man.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| De give you money make you buy car, you carry money go buy '''yeye''' jalopy. |(NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== |
Revision as of 12:32, 9 August 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- jɛ̀jɛ́
Adjective
- Sey ting or person wey no dey do well or try at all all.
- Yeye man. — (deuber__1834, A no-good man.)
- De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy. — (NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)
Translations
- English: useless, stupid
Noun
Na di ting wey no good at all all.
- Babylon people come dey use dem do yeye. — (jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)
Translations
- English: maltreatment
Transitive Verb
Make de do person someting wey go pain am well well.
- Na so e dey yeye di pikin cos no im born am. — (Egbokhare_2021, H/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)
- Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool yeye dia opponents Roma. — (bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)
Translations
- English: maltreat, ill treat