Difference between revisions of "yeye"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 23: | Line 23: | ||
* English: ''maltreatment'', ''disgrace'', ''embarrass'' | * English: ''maltreatment'', ''disgrace'', ''embarrass'' | ||
− | === | + | ===Verb=== |
− | Make de do person someting wey go pain am well well. | + | * Make de do person someting wey go pain am well well. |
− | |||
:*{{ux|dv|Na so e dey '''yeye''' di pikin cos no im born am.|(Egbokhare_2021, H/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)}} | :*{{ux|dv|Na so e dey '''yeye''' di pikin cos no im born am.|(Egbokhare_2021, H/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)}} | ||
:*{{ux|dv|Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool '''yeye''' dia opponents Roma. |(bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)}} | :*{{ux|dv|Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool '''yeye''' dia opponents Roma. |(bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)}} |
Revision as of 12:39, 9 August 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- jɛ̀jɛ́
Adjective
- Sey ting or person wey no dey do well or try at all all.
- Yeye man. — (deuber__1834, A no-good man.)
- De give you money make you buy car, you carry money go buy yeye jalopy. — (NSC_2021, you were given some money to buy a car, but you bought a decrepit car!)
Translations
- English: useless, stupid
Noun
- Person or someting wey no good at all all.
- Babylon people come dey use dem do yeye. — (jw__15578, The Babylonians maltreated the people.)
- Make I go fight am? Make e use me do yeye abi? You try, baba. You try. — (NSC_2021, I should go to fight him? So that he'll disgrace me, right? Great idea, sir. Great idea.)
Translations
- English: maltreatment, disgrace, embarrass
Verb
- Make de do person someting wey go pain am well well.
- Na so e dey yeye di pikin cos no im born am. — (Egbokhare_2021, H/She has been maltreating the child because he/she is not the biological parent.)
- Di Liverpool striker wey dem just give crown as PFA Player of di Year score two goals, create anoda two for im team mates as Liverpool yeye dia opponents Roma. — (bbc__31729, The Liverpool player that won the PFA Player award scored two goals, created two assists for his team mates when Liverpool defeated Roma.)
Translations
- English: maltreat, ill treat