your

Naija

Alternative form

  • ur (de dey use am if de dey chat for internet or de dey send text message),yor

Etymology

From English your

Pronunciation

  • jʊ̂r



Adjective

  • De dey use am dey show sey na someting of person we de dey follow talk.
  • When you change your car?  — (When did you change your car?)
  • Baba, you no be God. Even God gaan dey change im mind. Look dis matter again. You go fit change your mind.  — (Sir, you are not God. Even God changes his mind. Look at this matter again. You can change your mind.)

Derived forms

Translations

  • English: your