Difference between revisions of "your"

Line 15: Line 15:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* Someting wey belong to [[una]]
+
* De dey use am dey show sey someting na person wey im and person dey follow talk own.
 
:*{{ux|dv|You get family, I no be part of '''your''' family? |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__166, You have a family ! Am I not a part of your family ?)}}
 
:*{{ux|dv|You get family, I no be part of '''your''' family? |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__166, You have a family ! Am I not a part of your family ?)}}
 
:*{{ux|dv|'''Your''' you go you gats dey loyal. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__148, Your... you will... you have to be loyal.)}}
 
:*{{ux|dv|'''Your''' you go you gats dey loyal. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__148, Your... you will... you have to be loyal.)}}

Revision as of 12:46, 9 August 2021

Naija

Alternative form

  • ur(informal, Internet, text messaging)
  • yor

Etymology

From English your

Pronunciation

  • jʊ̂r



Adjective

  • De dey use am dey show sey someting na person wey im and person dey follow talk own.
  • You get family, I no be part of your family?  — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__166, You have a family ! Am I not a part of your family ?)
  • Your you go you gats dey loyal.  — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__148, Your... you will... you have to be loyal.)
  • You know, your... you will calm down.  — (WAZL_15_MC-Abi_MG__73, You know, your... you will calm down.)

Derived forms

Translations

  • English: your