Difference between revisions of "your"

 
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative form===
 
===Alternative form===
* [[ur]](informal, Internet, text messaging)
+
* [[ur]] (de dey use am if de dey chat for internet or  de dey send text message),[[yor]]
* [[yor]]
 
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 15: Line 14:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
* De dey use am dey show sey someting na person wey im and person dey follow talk own.
+
* De dey use am dey show sey na someting of person we de dey follow talk.
:*{{ux|dv|You get family, I no be part of '''your''' family? |(IBA_17_Julie-And-Danile_DG__166, You have a family ! Am I not a part of your family ?)}}
+
:*{{ux|dv| When you change '''your''' car?|(When did you change your car?)}}
:*{{ux|dv|'''Your''' you go you gats dey loyal. |(ABJ_GWA_12_Accident_MG__148, Your... you will... you have to be loyal.)}}
+
:*{{ux|dv| Baba, you no be God. Even God gaan dey change im mind. Look dis matter again. You go fit change '''your''' mind.|(Sir, you are not God. Even God changes his mind. Look at this  matter again. You can change your mind.)}}
:* {{ux|dv|You know, '''your'''... you will calm down. |(WAZL_15_MC-Abi_MG__73, You know, your... you will calm down.)}}
 
 
 
 
====Derived forms====
 
====Derived forms====
 
* [[yourself]]
 
* [[yourself]]

Latest revision as of 06:59, 26 December 2022

Naija

Alternative form

  • ur (de dey use am if de dey chat for internet or de dey send text message),yor

Etymology

From English your

Pronunciation

  • jʊ̂r



Adjective

  • De dey use am dey show sey na someting of person we de dey follow talk.
  • When you change your car?  — (When did you change your car?)
  • Baba, you no be God. Even God gaan dey change im mind. Look dis matter again. You go fit change your mind.  — (Sir, you are not God. Even God changes his mind. Look at this matter again. You can change your mind.)

Derived forms

Translations

  • English: your