your
Naija
Alternative form
Etymology
From English your
Pronunciation
- jʊ̂r
Adjective
- De dey use am dey show sey someting na person wey im and person dey follow talk own.
- You get family, I no be part of your family? — (IBA_17_Julie-And-Danile_DG__166, You have a family ! Am I not a part of your family ?)
- Your you go you gats dey loyal. — (ABJ_GWA_12_Accident_MG__148, Your... you will... you have to be loyal.)
- You know, your... you will calm down. — (WAZL_15_MC-Abi_MG__73, You know, your... you will calm down.)
Derived forms
Translations
- English: your