bendownpick
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: bend down pick
Pronunciation
- bɛ̂dáúnpìk
Noun
- Cloth wey be second hand or wey dem don use for obodo oyibo.
- Why you too like bendownpick? — (Why do you like second hand clothes this much?)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: a second hand clothing.