kpuf
Naija
Etymology
From: Yoruba kpa meaning put something off
Pronunciation
kpûf
Verb
- Make someting or person comot life from person.
- Police don kpuf di tief. E bin wan run naim dey shoot am. — (The police have killed the thief. He wanted to run and then they shot him.)
- No go put hand for wetin go kpuf you. — (Don't get involved in things that can kill you.)
- Make person get muscle wellwell.
- People wey dey do kponkpon work dey kpuf wellwell. — (People who do manual labour are often muscular.)
Synonyms
Translations
- English: kill