small
Naija
Etymology
From English: small
Pronunciation
- smɔ̂l
Adjective
- Sey someting no plenty or big.
- Na small food I bring come. — (I came with only a small portion of food.)
- Small kero remain inside stove. — (There is a small amount of kerosene left in the stove.)
- Di food wey you chop, e small abi e big? — (The food you ate, was it big or small?)
- How you say dis small goat na im you want give your wife people? De go pursue you go house — (How will you decide to give this small goat to your wife.)
- Sey someting no big.
- Di time wey you small, na you dey work dey give yoursef food? — (When you were not yet an adult, were you the one working to feed yourself?)
- Small girl! — (WAZK_05_Reincarnation_DG__78, Little girl !)
- Boy, you small dat time, you still dey follow babe. — (NST_cleaned__21847, Oh boy! you were still young at that time, and you were still going after young girls.
- Things wey I learn from small dey help me make I no fear. — (jw__36690, What I learned from childhood, has helped me in overcoming my fears.)
Related Forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: small, little, young