wording

Naija

Etymology

From: English wording

Pronunciation

  • wɔ́dɪ̀n

Play Play

Verb

  • Make two people dey follow one anoder talk.
  • I dey get some wording wit my guys for outside.  — (I am having a conversation with my friends outside.)
  • Which kind wording you dey yarn since with oga.  — (What have you been discussing with the boss since.)

Related forms

Translation

  • English: ‘’converse, discuss’’