Difference between revisions of "barb"
(→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | |||
====Transitive==== | ====Transitive==== | ||
− | :* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)}} | + | # Make person cut im hair. |
− | :* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)}} | + | #:* {{ux|dv|Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come '''barb''' im hair. |(jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)}} |
− | :* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}} | + | #:* {{ux|dv|Dem no know sey money no dey to '''barb''' hair. |(LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)}} |
− | :* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}} | + | #:* {{ux|dv|You go tink say as di Manchester United player '''barb''' normal hairstyle, pipo go comot face. |(bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|If dem '''barb''' my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? |(jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)}} | |
− | :* {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)}} | + | #na when person cheat another person |
− | :* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}} | + | #:* {{ux|dv|Di girl '''barb''' de man head neat!. |(bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Some guyman work na to dey '''barb''' rich women head !. |(bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)}} | |
− | :* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}} | + | #Make person work be to dey cut hair for person. |
− | :* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}} | + | #:* {{ux|dv|I sabi '''barb''' head. |(ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)}} |
+ | #:* {{ux|dv|Shey you know sey for me to '''barb''' your hair for dis my shop na three hundred naira? |(NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)}} | ||
===Intransitve=== | ===Intransitve=== | ||
Line 32: | Line 32: | ||
:* {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)}} | :* {{ux|dv|Sometimes, we no even see people wey we go '''barb'''. |(NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)}} | ||
− | |||
− | |||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
[[barber]] | [[barber]] |
Revision as of 12:11, 11 May 2021
Naija
Etymology
From: English barber
Pronunciation
- bâb
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 1
- Frequency rank in NSC treebank: 2812
- Frequency in raw corpus: 26
- Frequency rank in raw corpus: 4632
Verb
Transitive
- Make person cut im hair.
- Delilah rush go tell Philistine people sey: ‘I know wetin make am get power!’ E come make Samson sleep for im lap and e call person come barb im hair. — (jw__6373. Delilah revealed to the Philistines the source of Samson's power. She put him to sleep on her laps and got someone to shave off his hair.)
- Dem no know sey money no dey to barb hair. — (LAG_14_Charles-And-Alfred-On-Music_DG__280, They don't know that there is no money for haircut.)
- You go tink say as di Manchester United player barb normal hairstyle, pipo go comot face. — (bbc__101814, You would have thought the regular haircut of th Manchester United players will not draw attention.)
- If dem barb my hair, I no go get power again.’ You no think sey Samson make big mistake to tell am? — (jw__22112, Don't you think Samson made a big mistake telling Delilah that a haircut will take away his powers?)
- na when person cheat another person
- Di girl barb de man head neat!. — (bbc__7541. The girl played a fast one on the man and made away with his money.)
- Some guyman work na to dey barb rich women head !. — (bbc__7541. Some guys rip rich women off their money.)
- Make person work be to dey cut hair for person.
- I sabi barb head. — (ABJ_GWA_07_Waec-Money_DG__31. I know how to cut hair.)
- Shey you know sey for me to barb your hair for dis my shop na three hundred naira? — (NSC_Legbeti_2021. I hope you know that I barb hair hair here in this salon for three hundred naira?)
Intransitve
- I ask di guy, bros, why you no barb — (NSC_Legbeti_2021. I asked the guy, brother, why didn't you barb?)
- Sometimes, we no even see people wey we go barb. — (NST_cleaned. Sometimes, customers do not come to barb.)
Related forms
Synonyms
Translations
- English: To cut or shave hair off