Difference between revisions of "gap"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Verb) |
||
Line 18: | Line 18: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
+ | * Make person pass person. | ||
:*{{ux|dv|I '''gap''' Musa for di exam.|Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.}} | :*{{ux|dv|I '''gap''' Musa for di exam.|Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.}} | ||
:*{{ux|dv|People wey fit '''gap''' Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.|NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.}} | :*{{ux|dv|People wey fit '''gap''' Usain Bolt for 100 x 100 no many at all.|NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.}} |
Revision as of 15:05, 26 May 2021
Naija
Etymology
From: English gap
Pronunciation
- gâp
Noun
- Na space wey dey anywhere or for someting.
- Ahmed say child spacing, wey be gap of 2-3 year between one belle to di next one for woman na di way forward. — (bbc__13381, Ahmed explained that child spacing, allowing a 2-3 year gap between pregnancy, is advisable.)
- E no dey possible for dis current Angola say MPLA win for all provinces with dat kain gap. — (bbc__2496, It is not feasible that in the current Angola the MPLA would win with such a wide margin in every province.)
Translations
- English: gap
Verb
- Make person pass person.
- I gap Musa for di exam. — Egbokhare_2021, I performed better than Musa in the exam.
- People wey fit gap Usain Bolt for 100 x 100 no many at all. — NSC_Abonyi_2021, Just few could beat Usain Bolt in a sprint.
Synonyms
Translations
- English: to beat