Difference between revisions of "join body"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 11: | Line 11: | ||
===Verb phrase=== | ===Verb phrase=== | ||
| − | + | #Make person support person or someting. | |
| − | :* {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv| E go make we dey '''join body''' if we want peace for house.|(NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)}} |
| − | + | #:* {{ux|dv| Di family don gree sey we go '''join body''' go pay your wife bride price.|(NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)}} | |
| − | :* {{ux|dv| | + | #Make man and woman gum body together. |
| + | #:* {{ux|dv| I bin tell my babe sey make we '''join body'''. |(NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)}} | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
* [[gumbody]] | * [[gumbody]] | ||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| − | * English: '' | + | * English: ''cooperation, agreement,'' |
Revision as of 10:51, 7 June 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: join and body
Pronunciation
d͡ʒɔȋnbɔ̀dí
Verb phrase
- Make person support person or someting.
- E go make we dey join body if we want peace for house. — (NSC_2021, Cooperation brings peace in the home.)
- Di family don gree sey we go join body go pay your wife bride price. — (NSC_2021,The family agreed to support him to pay the bride price.)
- Make man and woman gum body together.
- I bin tell my babe sey make we join body. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I asked my girlfriend if we could have sex.)
Synonyms
Translation
- English: cooperation, agreement,