Difference between revisions of "juju man"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
| Line 10: | Line 10: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
Person wey dey use [[juju]] still dey do for people. | Person wey dey use [[juju]] still dey do for people. | ||
| − | *: {{ux|dv| Di '''jujuman''' tell di [[G | + | *: {{ux|dv| Di '''jujuman''' tell di [[G]]boy sey di jazz don ready.|(NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)}} |
*: {{ux|dv| Men dey go meet '''jujuman''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|(NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)}} | *: {{ux|dv| Men dey go meet '''jujuman''' make dem dey fit dey [[nack]] girls well.|(NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)}} | ||
*: {{ux|dv| Ashi dey go meet '''jujuman''' make e [[do come again]] for dem.|(NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)}} | *: {{ux|dv| Ashi dey go meet '''jujuman''' make e [[do come again]] for dem.|(NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)}} | ||
Revision as of 12:29, 8 June 2021
Naija
Etymology
From French: juojuo and man
Pronunciation
Noun
Person wey dey use juju still dey do for people.
- Di jujuman tell di Gboy sey di jazz don ready. — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
- Men dey go meet jujuman make dem dey fit dey nack girls well. — (NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)
- Ashi dey go meet jujuman make e do come again for dem. — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)
Related Forms
Synonym
Translation
- English: native doctor