G

Naija

Alternative form

Etymology

From English: G

Pronunciation

  • d͡ʒî

Play

Noun

  1. Person wey be person correct friend
    • Dat guy na my real G, no be go come.  — (NSC_2021, That guy is my real friend, no doubts.
    • If kasala bust, you go know di people wey be your G.  — (NSC_2021, You only get to know your real friends when there is a problem.)
  2. Wetin person dey do wey be sey e dey use lie lie collect people money for internet.
    • We go need make government find way stop all dis people wey dey do G.  — (NSC_2021, We will need the government to find a way to stop people who commit internet fraud.)
    G no be work. Na tief! And one day for the tief, one day for di owner.  — (NSC_2021, Internet fraud is not a career. It's stealing. And the thief has his day, the owner will have his day too.)

Related Forms

G plus, G boy

Synonym

yahoo, yahoo yahoo, G plus

Translation

English: Close friend, internet fraud