Difference between revisions of "juju man"

m (EmekaFelixO moved page Juju man to juju man)
(No difference)

Revision as of 14:37, 8 June 2021

Naija

Etymology

From French: juojuo and man

Pronunciation

dʒʊ̀dʒʊ́màn Play Play

Noun

  • Person wey dey use juju still dey do for people.
    Di jujuman tell di Gboy sey di jazz don ready.  — (NSC_2021, The native doctor told the internet fraudster that the charms are ready.)
    Men dey go meet jujuman make dem dey fit dey nack girls well.  — (NSC_2021, Men go to meet native doctors to get charms in order to perform well sexually.)
    Ashi dey go meet jujuman make e do come again for dem.  — (NSC_2021, Prostitutes go to native doctors to charm their customers.)

Related Forms

Synonym

Translation

  • English: native doctor