Difference between revisions of "eke"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | + | From ''unknown'' | |
− | |||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
* éké | * éké | ||
<sm2>Pcm-ng-eke.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-eke.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-eke.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-eke.m.ogg</sm2> | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property. | |
− | + | :* {{ux|dv|Na so '''eke''' dem come carry am go o. |(Egbokhare_2020, That was how he was arrested by the police.)}} | |
− | + | :* {{ux|dv|E Alhaji Musiliu Smith and wi contri number one '''eke''', Mohammed Adamu plus other stakeholder dem. |(ja102__2310, _Alhaji Muiliu Smith and our Inspector General of Police, Mohammed Adamu and other stakeholders.)}} | |
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
+ | ====Related Forms==== | ||
+ | [[ekelebe]] | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[kalampo]], [[ekelebe]], [[popo]] | |
− | |||
− | |||
− | |||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | + | English: ''police'' |
Revision as of 15:03, 8 July 2021
Naija
Etymology
From unknown
Pronunciation
- éké
Noun
- Uniform people wey be sey law give power to protect people life and deir property.
- Na so eke dem come carry am go o. — (Egbokhare_2020, That was how he was arrested by the police.)
- E Alhaji Musiliu Smith and wi contri number one eke, Mohammed Adamu plus other stakeholder dem. — (ja102__2310, _Alhaji Muiliu Smith and our Inspector General of Police, Mohammed Adamu and other stakeholders.)
Related Forms
Synonyms
Translations
English: police