popo

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English Police

Pronunciation

  • kpɔ́kpɔ́

Play Play

Noun

  • People wey law give power to arrest people.
  • People don dey talk make de increase popo dem salary.  — (People have been asking for the salary of the police to be increased.)
  • Person no suppose dey fear popo, as long as person hand clean.  — (One should not be afraid of the police, as long as one is innocent.)

Synonyms

police, ekelebe, kalampo

Translations

  • English: police