ekelebe

Naija

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ékélébé

Play Play

Noun

  • uniform people wey be sey law give power to protect people life and property.
  • As ekelebe show, everybody take off.  — (When the police arrived, everyone ran away.)
  • Ekelebe wahala eh no be here.  — (Policemen can be quite troublesome.)

Related Forms

eke

Synonyms

koti, popo

Translations

  • English: police