Difference between revisions of "jazz"
EmekaFelixO (talk | contribs) (Created page with "==Naija== ===Etymology=== ===Pronunciation=== ===Frequency=== ===Usage=== ===Definition=== ===POS=== # #: {{ux|dv|insert example |( insert translation )}} ====Related forms===...") |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
||
| Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
| + | From: ''unknown'' | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | + | d͡ʒâz | |
| − | + | <sm2>Pcm-ng-jazz.f.ogg</sm2> | |
| − | === | + | <sm2>Pcm-ng-jazz.m.ogg</sm2> |
| − | + | ===Noun=== | |
| − | # | + | [[juju]] wey people dey use de do bad ting. |
| − | #: {{ux|dv| | + | #: {{ux|dv| If you dey drive, open eye o. De no dey do '''jazz''' for trailer. |(NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)}} |
| + | #:* {{ux|dv| Di '''jazz''' wey dat man do for im oga don clear. |(NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)}} | ||
====Related forms==== | ====Related forms==== | ||
| + | [[jazzman]] | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== | ||
| − | + | [[juju]], [[charm]] | |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
| + | * English: ''charm'' | ||
| + | ===Verb=== | ||
| + | * Make dem do person [[juju]]. | ||
| + | :* {{ux|dv| De talk sey im village people '''jazz''' am na im make e no dey fit stay with one woman.|(NSC_2021, People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)}} | ||
| + | :* {{ux|dv| Dat place where you dey always go, de fit don '''jazz''' you. |(NSC_2021, That place you always go to, you may be under a spell.)}} | ||
| + | ====Synonym==== | ||
| + | [[charm]], | ||
| + | ====Translation==== | ||
| + | English: ''hex'', ''enchant'', ''cast spell'' | ||
Revision as of 19:14, 13 July 2021
Naija
Etymology
From: unknown
Pronunciation
Noun
juju wey people dey use de do bad ting.
- If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer. — (NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)
- Di jazz wey dat man do for im oga don clear. — (NSC_2021, The hex the man cast on his boss has waned.)
- If you dey drive, open eye o. De no dey do jazz for trailer. — (NSC_2021, Drive carefully, no voodoo can stop accidents.)
Related forms
Synonym
Translation
- English: charm
Verb
- Make dem do person juju.
- De talk sey im village people jazz am na im make e no dey fit stay with one woman. — (NSC_2021, People say that he has been enchanted, that's why he is promiscuous.)
- Dat place where you dey always go, de fit don jazz you. — (NSC_2021, That place you always go to, you may be under a spell.)
Synonym
Translation
English: hex, enchant, cast spell