Difference between revisions of "goatee"
Line 6: | Line 6: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | gòtí | + | *gòtí |
+ | <sm2>Pcm-ng-goatee.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-goatee.m.ogg</sm2> | ||
===Definition=== | ===Definition=== |
Revision as of 20:26, 16 July 2021
Naija
Alternative forms
goti
Etymology
From: English goat
Pronunciation
- gòtí
Definition
Bearbear wey dey person bottom mouth
Noun
- Hair wey dey grow for under person face.
- Small boys na e dey like goatee. — (Small boys are the ones who like goatee.)
- Di guy goatee dey burst di girl brain. — (The guy's goatee is making the girl crush on him.)
- When boys use spirit take get goatee bodi go begin catch them. — (When boys apply spirit to stimulate the growth of goatee they start being full of themselves.)
Related forms
Translation
Beard