Difference between revisions of "berekete"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
| − | * | + | * bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀ |
| + | |||
<sm2>Pcm-ng-berekete.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-berekete.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-berekete.m.ogg</sm2> | ||
Revision as of 17:34, 21 July 2021
Naija
Alternative form
Etymology
From: Unknown
Pronunciation
- bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀
Adverb
- Wetin plenty well well.
- I sure sey MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas. — (NSC_Legbeti_2020, I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)
- Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground 'berekete. — NSC_Legbeti_2020, The new salary structure has only increased workers problem more.)
- Di economy don improve now sotay money don full everywhere berekete. — (NSC_Legbeti_2020, The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: giveaways, something in abundance