berekete

Naija

Alternative form

brekete

Etymology

From: Yoruba plentiful

Pronunciation

  • bɛ̀rɛ̀kɛ̀tɛ̀

Play Play

Adverb

  • I sure sey MTN go give correct awuf wey go berekete full ground dis Christmas.  — (I'm sure MTN's giveaways this Christmas will be in abundance.)
  • Dis new salary wey government bring just carry wahala full ground berekete.  — (The new salary structure has only increased workers problem more.)
  • Di economy don improve now sotay money don full everywhere berekete.  — (The economy has improved so much that money is now in abundance everywhere.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: giveaways, something in abundance