Difference between revisions of "shineshine"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
(→Naija) |
||
| Line 7: | Line 7: | ||
<sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-shineshine.m.ogg</sm2> | ||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
| − | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
| − | + | * Na name of beer. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Ehn for di star, and dat '''shineshine''' bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)}} | |
| − | + | * Name for wetin be fake. | |
| − | + | :* {{ux|dv|Na '''shineshine''' e dey wear o.|(Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)}} | |
| − | + | * Someting wey sey shine well well for light. | |
| − | + | :* {{ux|dv|I dey see '''shineshine''' for di cloth wey I wear.| (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)}} | |
====Related form==== | ====Related form==== | ||
* [[shine]], [[shineshine bobo]] | * [[shine]], [[shineshine bobo]] | ||
| Line 27: | Line 22: | ||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
| − | Person wey dey shine, wey dey feel like superstar. | + | * Person wey dey shine, wey dey feel like superstar. |
:* {{ux|dv| Star o, '''shineshine''' bobo o okay, |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)}} | :* {{ux|dv| Star o, '''shineshine''' bobo o okay, |(LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)}} | ||
====Related form==== | ====Related form==== | ||
Revision as of 13:21, 2 August 2021
Naija
Etymology
From English: shine
Pronunciation
- ʃàìnʃáín
Noun
- Na name of beer.
- Ehn for di star, and dat shineshine bobo, na three hundred, di Goldberg, three hundred. — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__68, For the Star, and shineshine bobo, the amount is three hundred. The Goldberg is three hundred.)
- Name for wetin be fake.
- Na shineshine e dey wear o. — (Egbokhare_2020, What he/she is wearing is fake.)
- Someting wey sey shine well well for light.
- I dey see shineshine for di cloth wey I wear. — (NSC_Olukayode.S.M_2021, I can see sequins on the cloth I am wearing.)
Related form
Translation
- English: beer, worthless jewelry, sequins
Adjective
- Person wey dey shine, wey dey feel like superstar.
- Star o, shineshine bobo o okay, — (LAG_26_Selling-Drinks_DG__69, Star o, superstar, Okay.)
Related form
Translations
- English: superstar